Nigerian Woman Narrates how she Used Way Bill to transport herself without the driver knowing, see what happened when he found out

 




I went to the park yesterday to make inquiry of how much they charge from Calabar to Port Harcourt. 

I had the following conversation with the driver.

Me: Good afternoon sir.

Him: Good afternoon dear, welcome to peace mass transit how can I help you.

Me: Sir please, from calabar to PH is how much now.

Him:10500

Me: Ha that's too much na, apart from hike in fuel price did the road grow long again 🙄.

Him: That is how we see it na, Nigeria has happened to us.

Me: This is the same place I traveled to and fro for 5k when I came to buy post Utme form 😥

Him: u dey go abi u no dey go,go and buy ticket and stop complaining by next week now you fit pay higher. Remember Christmas is on the way.

Me: I don't want to go again I want do waybill how much for waybill.

Him: It depends on what you want to waybill.

Me: It's just 1 big Ghana must go.

Him:   Ok na 5k 

Me: 5k for one bag oga you no go like collect 3k biko , see I am a student 🙏 help me.

Him: Oya wey the bag.

Me: Let me rush and get it but oga abeg the bag go dey on top other bags where air go dey reach am.

Him: Go fast before the car go full 

Me: Oga your contact I go dey late, I want pick something, make I call my neighbor she go help me carry the bag come, if you see anybody with Big Ghana must go for waybill. , na me get am.

Him: Come wetin dey the Ghana must go wey you want waybill.

Me: Oga na Christmas goat and clothooo. No go rush open the bag, the goat is very stubborn.


I said to myself anyway na way, na to waybill myself like this the waybill 👇👇👇👇🤣🤣🤣🤪🤪🤪🤪

 Watch the Video Here

Post a Comment

0 Comments